Saturday, December 7, 2019

Go Register for ThinkationXX


Dem talk say, "person wey carry elephant" 🐘 set trap, na im know wetin im wan catch. 

We know wetin good for you dat na why we dey beg una make una go register for this ogbonge conference wey dem call #ThinkationXX



People wey sabi Don dey register. Na small remain the place go full.

Na for Harbour Point Event center, Victoria Island Lagos, this one wan happen. On 25th January, 2020. 

Abeg tell ya family, friends, yard people, ofis people plus, including all the village people wey no like ya face, say mek dem go register, follow enter tribe sef. Thinkation don start, na for the tribe e start. 

Oya press this link go register for now
Referrer: Yemi Macclean

Una weh done o!!! 😁

#Thinkation2020
#BreakTheRules



No comments: